0

Mista Myles – Mama

Share

Ghanaian Popular Singers “Mista Myles” Premiere a perfect Inspirational song on August, 2020 Titled “Mama” Mp3 Download & Lyrics.

Mista Myles - Mama

Mama Mp3 Download, Lyrics, Video, Instrumental & Mp4

This song “Mama” is an Impressive track that will surely be worth a place on your Playlist if you are a lover of great Music and Ghanaian Songs.

Available Now on all Major Digital Music Streaming providers & Freetrendz. Download the song below & Share.

Watch the Mp4 Video Now

Mama by Mista Myles Mp3 Download

Download Mp3 |or Stream on YouTube

Lyrics: Mista Myles – Mama

I no know wetin i do to deserve all this loving
I no know wetin i do to deserve all the care
I no know wetin i do you dey take all the risk for me
I no dey barb why you want to still protect me so
You dey my side when they tell me say i no go make am yea yea yea
You dey my side through all the times wey i mess up oo no no
Na you dey starve yourself so we go get chop oo ye ye
You put yourself on the line just to see me shine
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Everyday you dey pray
You dey on your knees
You dey hustle on these streets
Tell us never accept defeat
Adey your back you bed under bridge
Everyday you dey pray
You dey on your knees
You dey hustle on these streets
Tell us never accept defeat
Adey your back you bed under bridge
If i fail today mama i fall your hand
If them tie me down i go break the bounds
I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
If i fail today mama i fall your hand
If them tie me down i go break the bounds
I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we

The song “Mama Audio” is an inspiration of the feelings that Music brings. Wikipedia defines Music as “vocal or instrumental sounds (or both) combined in such a way as to produce beauty of form, harmony, and expression of emotion.” Most Times singers drops awesome videos for their songs to make their fans feel the Emotions behind the Good Music. Meanwhile the Genre of the song defines the beauty of the rhyme and how well the Fans can vibe to It.

It is said that everyone marches to the beat of a drum. There is a soundtrack that individuals live their lives too. For teenagers, the music is often extremely intense. You may dance to the angry sound of heavy metal, the passion of a love song, or the empty sounding chords of depression. The sound changes from day to day, and even from moment to moment. Do not underestimate the power of music.

Instrumental Download

Download for Free

Other Tracks From Mista Myles Also Can Be Downloaded HERE

Drop a Comment Below on “Mista Myles – Mama” You and share how you feel about the song

To Read Great Articles, Click Here
Follow Us On Facebook Twitter Telegram